El-Rufai: Many of our new teachers no sabi write letter

Governor Nasiru el-Rufai of Kaduna state.

Wia dis foto come from, Twitter

Wetin we call dis foto, Governor Nasiru el-Rufai say, "e clear say no be dem write di test dem sef."
Read am in 1 mins

Nasiru el-Rufai, governor of Kaduna state, north west Nigeria say, some of di new teachers wey dem just employ no sabi write dia acceptance letter.

After Kaduna government sack 21,780 teachers sake of dem no pass competence test. After di sack, dem decide to employ 25,000 new teachers.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

But di governor say dem give paper to di new teachers to write acceptance letter, but some of dem no fit write.

Tori be say, di government dey determine to improve education for di state and dem no mind if dem loss 2019 election sake of am.

Skip X post, 2
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 2