Nigerians react to Senate 'die by hanging' sentence for hate speech

Wia dis foto come from, SHIRAZ CHAKERA
Plenty pipo for Nigeria including di governor for Ekiti State and International Press Centre (IPC) don begin react on top di bill to give death sentence to anybodi wey dey guilty of hate speech.
Di International Press Centre (IPC) don draw ear give senate say make dem no go ahead pass dis bill wey di talk-talk person for Senate - Aliyu Sabi Abdullahi dey sponsor.
For di statement wey dia chairman for Lagos -Lanre Arogundade sign, dem say if oga dem for senate pass dis bill, e go block di right of freedom of expression wey Nigerians get according to di law.
Ekiti State Governor- Ayodele Fayose don also kick against di 'die by hanging' sentence for hate speech.
E tweet say im stand with Naija pipo on top di mata of hate speech and anything wey dem talk to make di country beta.
Di governor also remind pipo wey dey for public office to know say dem dey there because of di trust of di pipo and dem no be lord to di pipo. E conclude say di power of di pipo big pass di power of di pipo wey dey power.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Other Nigerians also don react to di hate speech bill for twitter.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6