Olisa Metuh: Social media don chook mouth inside di stretcher drama

Wia dis foto come from, EFCC
Di drama wey happen on Monday 5 January when National Publicity Secretary for Peoples Democratic Party PDP, Olisa Metuh show for Abuja Federal High Court on top stretcher don make people react for social media.
Judge give Metuh deadline say im must appear for court for di N400 million wey dem say im take from di office of di National Security Adviser for 2014 but e be like say people for internet no believe say im no fit waka true-true.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1

End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4