Election: Nigeria new political parties na for name only?

Wia dis foto come from, Getty Images
Di Independent National Electoral Commission INEC don register 21 new political parties.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
E mean say di total number of parties wey fit contest for 2019 election don increase to 68.
INEC also register di Socialist Party of Nigeria (SPN). Di party bin try to register before for 2014 but INEC no gree after dem say dia paper no complete. But court say di party don do everything wey dem suppose do so make INEC register dem.

Wia dis foto come from, Getty Images
Di full list of all di political parties, old and new, dey INEC website if you wan check am.
Some Nigerians for social media say di name some of di party dem carry dey very interesting and fit give person idea of wetin dem go do.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Some dey wonder how person fit remember all dis parties dem.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3

End of X post, 4
Others reason say no be by plenty parties di country go beta, na if dem get correct idea to develop Nigeria.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 5
Content is not available
View content on FacebookDe external site no concern BBC.End of Facebook post