'Prison na for superstars': See how women prisoners dey better dia life
When Tracy carry hard drugs for bodi she no reason say na prison she go end up.But dis woman wey be one of about 440 female inmates for Kiririki Prison, Apapa get message for young ladies, whether dem dey inside prison, or not.