See as celebs slay for 'Wedding Party 2' premiere

Read am in 2 mins

Di premiere of one of Africa biggest movie 'The Wedding Party 2: Destination Dubai' happen on Sunday for Eko Hotel & Suites Lagos, Nigeria.

Plenty celebrities like Adesua Etomi, Banky W and Sola Sobowale, wey act inside di film and other big-big Nigerian stars like Ebuka Obi-Uchendu, AY and Toke Makinwa bring dia A-game come di red carpet.

All of dem wear Arabian attire according to di style of dressing wey dem choose for di event.

Banky W.

Wia dis foto come from, @bankywellington

Wetin we call dis foto, Musician and actor Banky W wear dis Sheikh attire
Wofai Fada.

Wia dis foto come from, @wofaifada

Wetin we call dis foto, Online comedian Wofai Fada just be like Arabian princess inside dis outfit.
Ebuka.

Wia dis foto come from, @ebuka

Wetin we call dis foto, Media personality Ebuka Obi-Uchendu no disappoint im fans with dis Moroccan attire.
Toke Makinwa.

Wia dis foto come from, @tokemakinwa

Wetin we call dis foto, Toke Makinwa say na her inner Princess Jasmine she dey try bring out with dis outfit.
Sola Sobowale and her pickin.

Wia dis foto come from, @solasobowale

Wetin we call dis foto, Double beta as Sola Sobowale show for red carpet with her pickin.
Beverly Naya.

Wia dis foto come from, @thebeverlynaya

Wetin we call dis foto, Beverly Naya shock her fans with dis outfit.
Patience Ozokwo.

Wia dis foto come from, @patienceozokwo

Wetin we call dis foto, Nollywood icon Patience Ozokwo no miss out for di event.

Life of celebrity no easy and of cos fans go always get plenty to talk. Some of di fans feel say na so-so Indian cloth most of di celebs wear instead of Arabian attire wey be di theme of di event.

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3