#ENDSARS: Nobody big pass law - Justice Minister

Wetin we call dis Video, #ENDSARS: Nobody big pass law - Justice Minister

Nigeria Minister of Justice, Abubakar Malami (SAN) don put mouth for di #ENDSARS campaign wey plenty people dey blame police say dem dey abuse human right of Nigerians dem.