You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
'Little Foot' na di new oldest person for world
Scientist dem don spend 20 years to dig ground to discover new ancestor wey fit carry five hundred thousand years senior Lucy wey before-before, scientists talk say be di oldest human being wey dem find for Ethiopia.
Dem say dis new ancestor skeleton wey im name na 'Little Foot' don pass three and half million years old.
Full tori dey dis video.