You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Paul Biya: Di man wey be oga for Cameroon for 35 years
Na only two leaders di country people don sabi; Ahmadou Ahidjo wey be dia first leader from when dem get freedom for 1961 and Paul Biya, wey take-over from 1982.