You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Chukudu: Di wooden bike wey dey help young men for DRC
Na parts from motorbike, trucks and wood dem dey take make Chukudu.
One man wey be chukudu driver for Goma town, say im bike na im support.