"Youths na leaders of today, not tomorrow" - Kenya youngest lawmaker

Wetin we call dis Video, "Youths na di leaders of today, not tomorrow" - Kenya Lawmaker

Meet John Paul Mwigiri wey be di youngest lawmaker for Kenya.

Di 23 year old Member of Parliament still dey University.

Im talk about wetin im wan do and how e go fit do am.

E also put mouth chook for Nigeria politics.