You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Teacher wey dey teach Boko Haram pickins
Zannah Mustapha get school wey full with pickins wey Boko Haram wahala affect.
Most of dem be pickins of militants.
Im talk talk about how im manage to make di families gree say make im teach dem.