'Me and Dangote dey always talk'

Wetin we call dis Video, World richest man Bill Gates don talk with BBC news Pidgin!

Bill Gates talk about different mata wey dey affect Nigeria. He answer di question wey different Nigeria NGOs present to am on top BBC News Pidgin.