Nigeria: Customs don seize another container of guns

Wetin we call dis Video, Nigeria: Customs don seize another container of guns

Nigeria customs service don seize 470 pump-action guns wey dem say enter di country illegally from Turkey.

Dis one dey happen one week after dem seize 1100 guns for port inside Lagos.