Nigeria comot recession: Make I explain am
Authorities announce today say Nigeria don comot recession. But wetin dis one mean?
Stanley Achonu na sabi person wey be Operations Lead for BudgIT; e explain how Gross Domestic Product dey connect with recession.
Remember say GDP na di total value of everything wey di people and companies for inside any country dey produce.