Lagos: Building collapse for Alaba

Wetin we call dis Video, Building collapse for Alaba Lagos

For Lagos, Nigeria three-storey building don collapse for Alaba, Ojo local government area of di State.

Nobody die or wound.

Officials of di Lagos State Emergency Management Agency send dis photo and videos to only BBC Pidgin; dem say rescue operation still dey go on.