Wetin be your favourite Pidgin word?

Wetin we call dis Video, Wetin be your favourite Pidgin word?

"Ehen", "no wahala", "wetin dey?"....

Pidgin too sweet abeg.

Just ask Akwasi Sarbong, DJ Edu, Didi Akinyelure and Peter Okwoche and dem go tell you