Nigeria: Plenty fun, flogging for Egungun festival

BBC Pidgin go take photo for di beautiful Egungun festival for Nigeria.

Egungun masquerade
Wetin we call dis foto, Some people still no forget their culture
Crowd
Wetin we call dis foto, Dis na one of di street for Iwo, Osun State, Nigeria where people gather to celebrate Egungun festival.
Egun
Wetin we call dis foto, Dis man talk sey im pikin dem go take over this Eegun from im after im die
Lady
Wetin we call dis foto, People come from many parts of Nigeria to celebrate di festival
Boys fighting
Wetin we call dis foto, Youths for Iwo believe say di Egungun festival no go sweet if dem no show strength by flogging each other with big cane
King of Iwo
Wetin we call dis foto, Iwo King, Oba Abdulrasheed Akanbi, say Yoruba culture na im sweet pass in di world.
Egun, Iwo
Wetin we call dis foto, If you no give Egungun money when e jam you for road, e fit flog you with im big cane.
Man chop money
Wetin we call dis foto, Dis Egungun dey chop money
Egungun
Wetin we call dis foto, Dis pikin dem get power during this festival to flog anybody.
Egungun
Wetin we call dis foto, People for Iwo talk say this festival dey bring everybody together no matter their religion.