Pictures of how Buhari take land for Nigeria

The Nigerian president return after more than 100 days for London.

President Buhari

Wia dis foto come from, Presidency

Wetin we call dis foto, The presidential jet with Buhari inside land Abuja airport for about 4.36pm on Saturday.
President Buhari

Wia dis foto come from, Presidency

Wetin we call dis foto, Many people full for airport dey wait as dem hear say im dey return.
President Buhari
Wetin we call dis foto, Buhari bin talk say na only doctors fit decide wen him go return to Nigeria.
President Buhari

Wia dis foto come from, Presidency

Wetin we call dis foto, Since wey Buhari no dey, na Acting President Yemi Osinbajo dey do him work.
President Buhari

Wia dis foto come from, Bashir Ahmed Twitter

Wetin we call dis foto, Supporters of the president stand for road dey wait for am. Some even enter airport sef.
President Buhari

Wia dis foto come from, Bashir Ahmed Twitter

Wetin we call dis foto, Dis na the second time Buhari go London to treat himsef.
President Buhari

Wia dis foto come from, Bashir Ahmed Twitter

Wetin we call dis foto, Buhari and Osinbajo don go presidential villa since im return.
President Buhari
Wetin we call dis foto, The president go make announcement to Nigerians on Monday August 21st for 7am.