Where three Saudi Princes vanish go?

Wetin we call dis Video, Where three Saudi princes vanish go?

Something dey happen; Princes from Saudi Arabia wey dey stay Europe just dey disappear anyhow.

Prince Khaled bin Farhan Al Saud na im remain. Hear im full tori.