Sierra Leone Floods: How dis man save 40 neighbours

Wetin we call dis Video, Sierra Leone flood: How dis man save 40 neighbours.

Kelvin Kamara na 27-year-old wey bin dey work as blogger for Freetown, Sierra Leone.

But wen serious flood happen, im become helper.