Uganda: S Sudan Refugees Na One Million

Wetin we call dis Video, Uganda: South Sudan Refugees Don Reach One Million

Godfrey Byaruhanga na Head of refugee camp, for Uganda, where plenty South Sudan people wey dey run from war don dey. Im dey tell BBC as everything don scarce.