Politics dey women high heel matter

Wetin we call dis Video, Politics dey high heel matter

When woman wear high heel shoe, she dey get confidence but if she no wan wear am, na by force?

This na the question wey one woman for Canada face, after she wear flat shoe come work.