Our people like rice no be small & for inside this video we go show four ways to chop rice

Wetin we call dis Video, Our people like rice no be small & for inside this video we go show four ways to chop rice

Our people like rice no be small and for inside this video we go show four ways to chop rice wey dey healthy. We don prepare different combinations for you to select from and then after clinical nutritionist Collins Akanno go tell us which of dem dey healthiest pass.

Video by: Olu Okunnu, Busayo Iruemiobe & Perry During