Copa America 2019: Fans yab Lionel Messi as Argentina lose to Colombia

Messi

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Argentina lose dia opening match for Copa America
Read am in 2 mins

Some football fans dey yab Lionel Messi for Social Media afta Argentina lose dia opening match 2-0 to Colombia for Copa America for Fonte Nova on Saturday.

Colombia shock Argentina with goals from Roger Martinez for 71st minute and Duvan Zapata late inside di second half.

Fans enta Twitter dey yab Messi wey win di league with im club Barcelona dis season and finish as highest goal scorer with funny meme

Skip X post, 1
Allow X content?

Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.

Warning: Third party content may contain adverts

End of X post, 1

Skip X post, 2

End of X post, 2

Skip X post, 3

End of X post, 3

Skip X post, 4

End of X post, 4

Skip X post, 5

End of X post, 5

Colombia

Wia dis foto come from, Getty Images

Wetin we call dis foto, Colombia Duvan Zapata score di second goal of di game

Messi, wey be 31 years say "belle no sweet at all". as dem lose dia Group B match.

"We no bi wan start like dis, na wetin di five time Ballon d'Or winner tok.

"But now we need ginger ourself and continue to push."

Argentina don win di tournament 14 times followed by Uruguay but dem neva win an since 1993 and dem lose di last two finals on penarity to Chile.

Dia next match for di competition na against Paraguay on Thursday.

Di result mean say Colombia dey sidon ontop Group B with three points Ahead of Qatar wey go play Paraguay on Sunday.