Nigeria 2-0 South Korea: Asisat Oshoala score as Super Falcons win dia first match for World cup

Wia dis foto come from, Getty Images
Asisat Oshoala score as Nigeria Women national team beat South Korea 2-0 to win dia first match for di Fifa Women's World Cup for France.
Oshoala score her first goal of di tournament for di 75th minute afta she collect fine pass from Chidinma Okeke.
Her goal come afta Korea defender Kim Do-yeon make mistake kick di ball inside her own goal for first half to give Nigeria di lead.
Di two teams wey lose dia opening group A match struggle to create chances for di game.
Nigeria coach Thomas Dennerby make three changes to di team wey lose dia opening match against Norway on Saturday.
Chiamaka Nnadozie come in for Tochukwu Oluehi while Chidinma Okeke replace Faith Michael wey get injury and Chinaza Uchendu dey come in for Halimatu Ayinde.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Dis result mean say Nigeria dey siddon for third position for group A.
Nigeria victory na di first point any of di three African teams dey collect for di tournament.
End of Di one wey oda users dey read well well
President Muhammadu Buhari congratulate di team for dia win for official Twitter handle as fans dey hail dem for Social Media.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2

End of X post, 3

End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6

End of X post, 7

End of X post, 8
Super Falcons next match na against di host nation France wey waya Korea Republic 3-0 for Paris.