You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
AFOTY 2018 nominee Kalidou Koulibaly: I fit be one of di best defenders for world
Dis na some tins you suppose sabi about Senegal and Napoli defender Kalidou Koulibaly, wey im name follow for list of BBC African Footballer of di Year award 2018.
Vote for your African Footballer of di Year 2018 here wia you fit see all di terms and conditions. Di vote go close on 2 December by 9pm.
Di final result go come out for programme wey dem go broadcast on BBC World News on 14 December by 6:30pm.