Arsenal FC say 'We love our #Naijaboy' to celebrate Alex Iwobi

Wia dis foto come from, Getty Images
"We love our Naija boy, and e be our own."
Na wetin English Premier League club nack for Twitter to celebrate Nigeria international Alex Iwobi.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 1
Today na di anniversary of di first time wey di Nigeria play for Arsenal senior team for 2015.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 2
Di 22-year-old midfielder don establish imsef as one of di main players for Arsenal squad as e don play 202 games, score 36 goals for all competition since dat first match three years ago.
Former Super Eagles captain Austin 'Jay-Jay' Okocha na im be Iwobi uncle and na di pesin wey im tok say dey always dey ginger am for football.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 3
Of course many of im fans follow hail am for Twitter to mark di occasion.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 4

End of X post, 5

End of X post, 6
Iwobi don score one goal for di six matches wey im don play dis season and e start for four of di matches.
Dis article contain content wey X provide. We ask for una permission before anytin dey loaded, as dem fit dey use cookies and oda technologies. You fit wan read di X cookie policy and privacy policy before accepting. To view dis content choose 'accept and continue'.
End of X post, 7

End of X post, 8

End of X post, 9