France vs Croatia: Umtiti, pipo for Melen Yaoundé deh behind you

Wetin we call dis Video, France vs Croatia Umtiti, pipo for Melen Yaoundé dey behind you

Samuel Umtiti e anti Jeanne Hortense Guoet say e heart go sweet e if France win dis final against Croatia and na so e do support de team'go les bleus'.

'Samuel Umtiti na French man e play with France team na e choice and we di support e, Jeanne Hortense tell BBC News Pidgin.

De Uncle Jeane Francis Geade don organise with e kombi dem for watch dis big ndamba France -Croatia.