Jurgen Klopp: Liverpool coach join fans to sing afta dem lose to Real Madrid

Wetin we call dis Video, Watch Klopp as im sing with fans afta im lose Champions League final

E be like e no too pain pain Jurgen Klopp say im team lose for final of Champions League, as im appear for video with fans wia dem dey sing bringing di trophy "back to Liverpool".