You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
2018 FIFA World Cup Russia: Nigerians no wan draw di big boys
As time don dey nack for di 2018 FIFA World Cup draw, Nigeria coach Gernot Rohr say im no dey avoid any country, while im mate for Brazil coach Tite say e fit be anybodi, and im no put mind for dat side.
But wetin Nigerians feel? Dem tell BBC Pidgin dia mind.