Meet di “first” female commercial tricycle rider for Kano

Amina Ibrahim tok say she dey even tink of retirement and she go like dey drive keke for di rest of her life.

She claim to be di first female keke (commercial tricycle) driver for Kano state, northern Nigeria.

Amina share how na by luck she start dey drive and how even pipo for di city dey patronise despite say she be woman.