Muscular dystrophy: Sonia Okwenna tori her journey with di condition wey no get cure.

Wetin we call dis Video, Muscular dystrrophy: Sonia Okwenna tori her journey with di condition wey no get cure.

Sonia Okwenna na young lady wey dey live with muscular dystrophy.

For dis interview with BBC Pidgin, she narrate her journey with di condition wey no get cure and why she decide to come out and begin dey tell her tori.

Video: Chukwuemeka Anyikwa