Mary Daniel: Di amputee hawker wey bin dey sell 'pure water' for Lagos
Mary Daniel survive accident for 2006, since den she begin do odd jobs to care for herself and her baby including to sell 'pure water' (sachet water) for di streets of Lagos, Nigeria.
"Sometimes pipo dey carry my money waka, sometimes motor dey even hit me wen I dey sell pure water." Daniel tok as she narrate her tori to BBC Pidgin.
Producer: Jelilat Olawale.
Video journalist: Sarah Tiamiyu