Nigerian Stripper: I be stripper, I no be ashewo
Strippers or Erotic dancers na one profession wey Nigerians no dey too like associate demself wit dem unto say dem believe say strippers na ashewo.
Debbie China, na Stripper for Nigeria wey believe say wetin she dey do na noble profession and Nigerians go learn to appreciate am.

