You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Sultan Adekoya: How "Anthony Joshua, Mayweather, Mike Tyson" make dis 12 year old Nigerian turn 'viral' boxer
Producer: Banjo Damilola
"I always watch pipo like Anthony Joshua, Mayweather and Mike Tyson, na why I love boxing"
Na wetin 12-year-old boxer, Sultan Adekoya wey start to dey fight since im be five years old tell BBC Pidgin.
Adekoya become viral sensation afta im video wey im dey spar with im coach go viral. Nigeria Minister for Youth and Sports, Sunday Akin Dare, say Sultan don dey part of di kontri talent group.
Sultan wan continue to dey box and im parents support am.
Video: Sarah Tiamiyu