Madagascar don get herbal cure for coronavirus?

Wetin we call dis Video, Madagascar don get herbal cure for coronavirus?

Madagascar presido Andry Rajoelina dey promote one herbal drink wey get Artemisia and oda local plants as cure for di coronavirus.

See ehn World Health Organization plus even di kontri national medical academy don tok say na one way - e no dey work.

As tins be research and clinical trials dey shele around di world but, no treatment or cure dey ground for Covid-19.