Coronavirus: Cow piss fit cure Covid-19?

Wetin we call dis Video, Covid-19: Cow piss fit cure Coronavirus?

Some kain tok tok dey online say cow dung and cow piss na one correct way to deal wit Covid-19.

Tueh! Na lie!!

Weda you baff wit am or drink am...e no dey work o. E beta make you dey wash your hands jeje.