Efemoney on QTMPY: Music, Reality TV and di future

Wetin we call dis Video, QTMPY wit Efe

Musician and BBNaija Double Wahala winner Efe Money, follow enta BBC Pidgin, to ansa Question Till Mouth Pain You.

Efe follow tok about im latest song, why be say music na di way to go and di advice wey im mama dey give am.

Producers: Abdulmalik Fahd and Sarah Tiamiyu