Ghana Police confirm say kidnapped Takoradi girls die

Wia dis foto come from, Ghana Police
Read am in 1 mins
Ghana Police Service confirm say de three Takoradi girls wey dem kidnap plus a fourth one die.
Acting Inspector General of Police, Samuel Oppong Boanuh reveal for press conference late Monday say, results of DNA test dem run on de skeletal remains wey dem find for some abandoned manhole inside test positive.
BBC Pidgin dey monitor de situation for more filla.









