Paul Biya call for dialogue, Cameroon pipo react
Crisis for Northwest and Southwest regions for Cameroon don enta number four years and President Paul Biya only call for dialogue for number 10 day for September, 2019.
Kontri pipo say e fain for shiddon ton as na wati deh bi di wait for since, but e for good make de komot pipo for ngata, army from de towns and village dem.
