Eid-el-Kabir: You sabi wetin sallah ram and cow dey tok for market now?

Wetin we call dis Video, Sallah: You sabi wetin ram and cow dey tok for market now?

BBC Pidgin visit one ram selling point for Kano as e remain two days before Eid Kabir.

Many pipo know as Sallah meat na important part of di festival so we wan hear how tins dey go for market.

Sellers dey complain say pipo no gree come buy while buyers say price too high for dis economy.

Video: Mansur Abubakar