QTMPY: Reniss fit put you “dans la sauce” wit e secrets dem
Producers: Bongben Leocadia, Usifo Umozokpea, Sarah Tiamiyu
Reniss (kien Rennise Nde) open up wit e secrets weh fans dem no bin know about e, how e di shape e ‘mata’ love life and who e wan sing wit.
Kontri pipo bin use Reniss e song “dans la sauce’ for celebrate cup weh Indomitable Lions, national team win for 2017 for Gabon and na so e di make e mimba how e grow up.
De music star shiddon wit BBC News Pidgin tok about e life and career.
