Christchurch shootings: New Zealand Prime Minister say make di whole world join hand fight racism

Wetin we call dis Video, Christchurch shootings: New Zealand Prime Minister say make di whole world join hand fight

New Zealand Minister Jacinda Arden say make di whole world come out follow fight racism believe to finish. Arden tok dis one afta gunman enta two mosques kee fifty pipo for her kontri.

She tell BBC say dis kain extreme believe dey all di kontris and e no be di responsibility of only one kontri to try stop am.