You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Ezeanyika Anthony: Di Currency Artist
Una don see money wey dem draw wit pencil? Ezeanyika Anthony na Artist wey don draw all di currency notes wey dey dis world.
Im artworks dey unique sotey you go tink say di money wey im draw dey real.
Watch di video make you take your eye see am.
Producers: Dan Ikpoyi, Josh Akinyemi, Sarah Tiamiyu