78,000 x 550? Dis pikin sabi di answer
South African ten-year-old Sibahle Zwane na baba for maths wey don become famous for social media as im dey solve calculations wey hard.
Im first become famous wen one policeman feem am dey answer maths kweshuns wey hard.
BBC Pumza Fihlani go meet am to test im skills.
