You’re viewing a text-only version of this website that uses less data. View the main version of the website including all images and videos.
Jollof rice: Wen Nigerians taste di wollof rice
Across West Africa, na different type of jollof dey.
From Ghana to Nigeria to Senegal reach Gambia, different different jollof na im full ground.
One African proverb say: "No pikin go say im mama food no sweet pass."
Na dat wan make us cover three Nigerians eyes to see if dem fit tell which wan be dia 'jollof' from two different types.