Makoko: Di Lagos community wey dey float ontop wata

Wetin we call dis Video, "Makoko na im dey safe pass for Lagos - I rep di gheto"

Dis ghetto wey dey float na place pipo dey reason say fit be di biggest for world.

E fit reach 100,000 pipo wey dey live inside Makoko for Lagos, Nigeria.

Di area don get bad mouth from tori pipo sake of crime levels, but for Abayomi Messou, dis na him domot.

Video: Dan Ikpoyi