Pesin don cut corner somewia wey make building collapse for Port Harcourt - Engr. Tonye Cole

Wetin we call dis Video, Sombodi don cut corner somewia for building wey collapse for Port Harcourt - Tonye Cole

APC govnosrhip candidate for Rivers State Tonye Cole wey be engineer, tell BBC Pidgin say goment need to find out who dey responsible for building wey fall.