US election: All di tins you suppose know

Wetin we call dis Video, Us Midterm Elections 2018: All di tins you suppose know

Elections go happun for US on 6 November 2018. Ok, na di mid-terms, but what if we tell una say di result fit decide di future of di White House wey President Donald Trump be di oga? See di tins you suppose know about US midterm elections.